“You Small RAT”- Kizz Daniel Drag Tekno | Wizkid Apologize
“You Small RAT”- Kizz Daniel Drag Tekno | Wizkid Apologize
“You Small RAT”- Kizz Daniel Drag Tekno | Wizkid Apologize #kizzdaniel #tekno #wizkid
Follow me
Instagram – https://www.instagram.com/adamslinkmedia/?hl=a
Twitter – hyped s://twitter.com/zetbradaily?lang=en
Facebook – Adamslink Media
My Other Channel – https://www.youtube.com/channel/UC62sTeQLCeWbeMP8xboOOZg
Business Related :…
source
Reviews
0 %
Rat dey yello abi the rate bleach 😂
Local man no well 😂 e say na yellow rat 😂
Tekno time don pass make he respect kizz Daniel
Ekuke not ekute. Ekuke is the local Nigerian dog breed
Una two know really know wetin una dey talk.
1st) he said EKUKE – Chiken
2nd) Tekno has writen more songs that you have danced to than you know of.
3rd) You say buju has money more than tekno. omo una talk dey piss me off. Who is buju what his does he have an so una dey spend una own money. Una no dey save? Una no dey invest? Omo make una carry this una talk shift.
Brother every thing na time no be by money techno dey write music for many artists
Which one be buju
Ever since wiz came into the game there has been a lot of hits towards his style of music but do you know that your so-called artists got there inspiration from wizkid till date
I heard my big wiz pikin don interfered on the issue with his dad wiz and davido
Is nothing
Adams y'all don't know……… Tekno na king forget about the songs kizz Daniel is dropping these days Tekno is still bigger than him, Tekno is his senior in the industry
Tekno is richer, he's a producer at same time, producing foreign music not just naija
Tekno is still making money till date
Lyrically talking is far better than kizz Daniel, Tekno has matured lyrics, no forget say Tekno don drop hit songs wey mature pass wetin kizz Daniel dey drop now, if Tekno continue to dey drop songs trust me his songs will be far better than kizz Daniel songs
I love the both of them but let's be honest
Tekno na low key boss
No long cap…………….
Kizz Daniel dey craze.. E nor no e mate?
Techno and kiss Daniel again God have Mercy oooo
😂😂 adamslink
Adams no b by buy car 600M. Dem take dey knw Hu get money pass
Stupid program una dey there dey calculate una fellow men money grown up fools
Unreal Tekno hasssss hits passss and has created groundbreaking records that have catapulted so many. It's Kizz Audacity for me ! Humility is very important as we work together to build our Afrobeats movement.
Money pass money oo 😂
Tekno is no more in the limelight but na Igbo man with investment tekno carry pass kiss Daniel . Recall wetin phyno do recently. Well tekno shouldn't have responded to that fake post like that but his response shows there is something going on btw these two.
Which one be seh buju get level pass Tekno. Una Papa Tekno weh be sign $4million deal with sony music that year? Una no get sense o
Na money they make them crazy 😊
Tekno na baba
Tekno no be Kizz mate
Kiss Daniel no feet help Tekno, Tekno wen day write music day give people Kiss Daniel day smoke colos
Zino self get money pass Kiss Daniel
Ekuke is a dog, those local dogs that eats shit in igboland. hahahahahah
As I went to read the rant,kizz Daniel did wrong,I think he is too proud,I saw the a post were it said kizz Daniel paid teckno 1 billion,all teckno did was to correct wrong news on media but for kiss Daniel reply was rubbish and childish to put out insult,can kiss Daniel pay 1billion?never.so why say sure insult,bugu did not raise teckno,it good teckno fired back.what wrong with himself,how many award has kiss Daniel won self,Davido also help kiss Daniel enther global market ,can he pay davido?no.too much pride,
Funny update
Check Their net worth and see for yourself say Tekno is richer than Kizz Daniel till date
It is called celebrity PR , I can tell u for sure DAT techno and kiss are pretty friends
but na true ohh tekno no get money like kiss daniel ohh i fit bet that one
Ekuke not ekute… be pronouncing rubbish
Tekno na Igbo boy oo
He still get money pass kizz Daniel
Nigeria music industry dey on fire 🔥🔥🔥
Kiss go rich till he dies
Ekuke means local dog 😂😂 Tekno is bigger than kizz damn kizz
I don't know what is the problem with those guys
Vawulence everywhere for naija nobody won gree for anybody
Una just dey talk rubbish do you know how much is in Teknos account
You people are very stupid to bring tekno down to buju's level… Do you think if someone is on low key means he don't have money?? It's because he stopped singing frequently??? They is nothing that will make kizz Daniel near tekno level in terms of money and songs okay…. Reason among yourselves. Una papa🖐️🖐️
Two of you Dey fool una self. Dey argue for ppl money
😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
Una papa tekno is the man ❤❤
Ekuke na Igbo language, it means local dog. U know all dis dog wey d tail long very well,wey local na him b ekuke.
You guys forget tekno is a producer oh who produced for drake don’t play oh:.. Tekno might be way richer than Kiz
Is all fake news!
Tekno is richer than kizz Daniel, for about about cars oooh
Tekno is signed under universal music… International record label
How many videos has kizz Daniel shoot abroad.. ??? But check tekno video…. Only few is Nigeria
Tekno is a producer and a music artist …. Every tekno music track is a hit bro,
How many exotic cars does flavour and phyno has ….. But they are very rich more than the overrated Nigerian artist in the music industry
Stop speculating y'all are professionals just check their net worth on Google then you have a clue
Wizz nor do well oo
Kizz Daniel go too far