Wizkid in Trouble in Lagos Street as he Disgrace his Guys and Refuse to Hand Shake them
Wizkid in Trouble in Lagos Street as he Disgrace his Guys and Refuse to Hand Shake them
Wizkid in Trouble in Lagos Street as he Disgrace his Guys and Refuse to Hand Shake them
#wizkid
wizkid,
wizkid songs,
wizkid ft zlatan,
wizkid mom burial,
wizkid diamond,
wizkid tottenham stadium,
wizkid live performance,
wizkid interview,
wizkid album,
wizkid and tiwa savage,
wizkid and zlatan,
wizkid and tiwa savage romantic moments,
wizkid…
source
Reviews
0 %
Thanks for watching. Now you’re here please subscribe 🙏❤️🙏
Why u go shake big wiz you get mind ooo😅
Wetting then want make Wizkid do,Wizkid dey try na
Since he was already close enough to d guy
He for jxt shake am
But we know Wiz now oo
He feels everything hv levels😢
Wizkid is right,no be everybody u fit shake.make una free wizzy joor
All the fake and foolish friends! Na everibody you go shake? Make them leave this young man alone! Na dem dey mak him so special.
U self ebi like say u no like wiz, dem drake and Chris brown and 50 cent whey dey throw object at him fan, yo listen up he can shake whoever he deem fit to shake ,abeg find another one..
What wizkid did It's right not every person you shack hand with
Pesin wey get orientation in so many school go come dey shake everybody..find something else to say oga blogger
Oga can you just bring something else
Why him Dey bring hand
Una dey mad if una think say wizkid dey at fault 😒
he no snub the guy.
he at least greet the guy by waving.
try smoke igbo and watch am again in slow mo.
and edit your title after confirmation.
my opinion be say you blind.
those that were against him are illiterates.
No be everybody you go shake nah ,he was right to be sincere
Who dy motivate the guy wey wan shake wizzy
He is rude nah
Success attracts enemies
You don't know all this artist are very spiritual sometimes not everyone you will shake 🤝
I love this country 😅😅😅😂😂😂 see waiting them us talk 😅😅😅
Make una let wiz rest
Wizkid has a blotted ego and misplaced pride that’s one of his problems
Bro for me what big Wiz🎖️did was right no cap 🧢 make them go sleep niiii
For Wizkid to slap e fans Wetin be Hand shake
Normally wetin Wizkid do de right because his fans no get sense
So anything way Wizkid do them is right
Liar 🤥
U don start again
If you are true to yourself
U will see in that video he didn’t look at his direction dat is why e didn’t shake his hands 🙌
If he's proud, leave ham,we love him like that,if he know him,he go shake him, period
U lie ….show where people are saying his too proud of him self