Wizkid didn’t Send me 50 Million Old Woman Cry Out after Vibing to Wizkid song Word for Word
Wizkid didn’t Send me 50 Million Old Woman Cry Out after Vibing to Wizkid song Word for Word
Wizkid didn’t Send me 50 Million Old Woman Cry Out after Vibing to Wizkid song Word for Word
#wizkid
wizkid
wizkid live performance,
wizkid songs,
wizkid ft zlatan,
wizkid diamond,
wizkid idk,
wizkid s2,
wizkid album,
wizkid and davido,
wizkid and tiwa savage,
wizkid and zlatan,
wizkid and shallipopi,
wizkid concert,
wizkid cars
source
Reviews
0 %
Thanks for watching. Now you’re here please subscribe 🙏❤️🙏
Ajeh the wizzy song wey i dey vibe to, you go think say i be the producer ni 😂😂😂😂, just dey play
Wizkid borrow money for her hand? Nonsense even if na me with this her attitude she off
Na who born dis woman i go blame frl 📌
You dey fine money. You know how many of wizkid songs i dey sing on daily basis. Even inside bathroom. 😂😂
Msheww! He should give you money for wetin na? So if everybody they vibe like this, na so them go dey send money?
Instead wizkid to resolve that his picking on Davido.
Na by force
So mk wizkid dey send money to everybody wen vibe to his song na wa ooo Nigeria
Entitle people
Na so dem jay z , Chris brown and co dey send money give fans
You Guys Should Stop. This is a Deep and Selfish Sense of Entitlement. Wizkid Does Not Owe Her Anything. This Kind of Attitude Should Not Be Encouraged. It is Very Immature and Irritating
King Davido forever 🇸🇱🇴🇲
😂😂😂😂😂😂😂
Nigerians are bad o. They should pls, leave this woman alone .
Them won lie for Wizkid head