THE NIGHT SHOW – Juliet Ibrahim (Pt.1) | Wazobia TV

Author Avatar

Wazobia TV

Joined: Apr 2024
Spread the love

THE NIGHT SHOW – Juliet Ibrahim (Pt.1) | Wazobia TV


One of d finest ogbonge kokolet wey popular for naija and Ghana movies enter studio tonight to yarn with Nedu, Katim and DJ IzyBeatz on top d new movie wey she dey show for cinema very soon. Hear weti she talk when we ask her who kiss pass for all d pipu wey she don kiss for film

Watch am NOW , Na Wazobia TV, Na We TV…
U fit also chook eye…

source

Reviews

0 %

User Score

0 ratings
Rate This

Sharing

Leave your comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

2 Comments