SO SAD😭 POPULAR YORUBA MOVIE ACTOR AYO OLAIYA SECRET LOVE WITH ABEBI EXPOSE |Yoruba Movie 2024 Drama
Secret love exposed between Fisayo ABEBI and ayo Olaiya #youtubeshorts #youtube #shorts #shortvideo #viralvideo #fyp #libra #latestyorubamovies2024 #news #latestnews #film #movie
source
Post Views: 4
That doesn't mean they are dating, a father can say that to her daughter, even God himself is love
Tell him he is old enough to be her father. He must not destroy the girl life. Olaiya is notirious womanizer, he must not take an advantage of that small girl
Abeg shout up
God punish you
Wentin they there abebi na baby
Brother Jacob put am it no enter
Thunder fire una🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥💕
He will always love her that doesn't mean they are dating eachother
But the way we Yoruba think a times hmmmm
It's well shaa
She's not too young for him. Please leave them alone.
People with wahala 5&6 sha😂🤔
People wey dey make fake news dey mad
You Dey craze self mtchew
Shey he no fit love her as sister again ni
He likes her
Fake
You like fake vedio pls stop
U people don start una madness again abi person wey take fisayo as his sister like his daughter walia e no go better for una ajeh
U people don start una madness again abi person wey take fisayo as his sister like his daughter walia e no go better for una ajeh
U people don start una madness again abi person wey take fisayo as his sister like his daughter walia e no go better for una ajeh
But nah father and daughter love be this nah people with their stupid mouth
The post of this video isn’t relevant. If Olaiya truly loved her, why does it concern you?
U people can't love ur siblings nhi ah ah dey are not dating they are just like brother and sister
Monetize don turn una to oni woroworo
Why did you crop them when everyone is on set? They are not the only ones there after all, even if they are, mind your business. I'm 40 years old but I like Abebi like kilode and I can marry her if it's possible. I love her skin, the way she talks, her smiles and everything. So, say something else
Mind you biz …. I love der combination 😊
They are not dating OOO
Why people doing like that if will are talking about love not all dating haha I fit to love anybody around me even if I have 3 friend I can love 1 more than other
They are not dating ooo
They are not dating that is her brother it is like a best friend relationship so they are not dating
Nigerian my country
That is rubbish love
God punish you 😂.
Some people will just carry curse in the name of content
Dey an convenience us
Ha!!! Gbeborun opeomoajiboye….
Nawa óò, so you self can't tell your girl child that you will always love her.
😂😂😂😂😂 Ko de funny sha
Why u dey lie na
Why can't you people stop all this nonsense na
Yoruba people,una don carry una madness come again nawa for una ooooo