Reekado Banks Addresses Beef With Wizkid! Full Interview Drops On Friday…

Author Avatar

Daddy Freeze

Joined: Mar 2024
Spread the love

Reekado Banks Addresses Beef With Wizkid! Full Interview Drops On Friday…

source

Reviews

0 %

User Score

0 ratings
Rate This

Sharing

Leave your comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

8 Comments

  1. If nor be see finish … which one is “ Your beef with Wizkid “ una actually nor Dey get respect for senior colleagues for this una Yeyebrity life … who be reakado were wan come Dey get beef with wizkid … it’s like you saying , wizkid will come out and say he’s having beef with 2 baba or Psqaure or even DBanj or Wande Coal … those are his senior colleagues. When we Dey grow up that year, na our age mates we Dey get beef with nor be bros dem … na inside mind we take Dey beef our senior bros dem, fear nor go let you beef am out 😂😂😂 cos if dem send you on an errand dem nor born you well nor to run go … if you like Dey vex, but nor vex am out . Daddy freeze is an instigator, same thing he did with the way he is handling this whole Abdul Kareem thing, if una cause fight for ground finish una go hide .

  2. u guys shout up. na una go still watch. all of una na hypocrite. na because una no get platform. 😂😂😂 jealousy oooo na e go finish una. oloriburuku. 😂😂😂. carry on DF I dey with u no mind them.

  3. For ur life no try am again which one be beef with wizkid beef with himself wizkid wey no send two of una papa una go dey find talk where talk no dey all this ur small small account u no like them again abi Daddy freeze abi wetin be ur name no pass ur boundaries oooo

  4. No beef anywhere don't try to create one……In your quest to build ur platform………..That little rift on the backdrop of end sars was never a beef……..This daddy freezer is an instigator and manipultor of archaic way of thinking that sucks