#QTMPYOUTTAKES Ep 06 wit Juliet Ibrahim x Toke Makinwa

Spread the love


#QTMPYOUTTAKES Ep 06 wit Juliet Ibrahim x Toke Makinwa


‘Even if she wear short mini, if she say no, na no. Even if una dey hang out plenti times, no na no’ – Toke Makinwa.

Rape mata don dey worry across Nigeria wit new new headlines evriday. As more women dey come out to tok on di palava, movie star Juliet Ibrahim follow us tok about her experiences wey she put inside her book.

And media…

source

Reviews

0 %

User Score

0 ratings
Rate This

Sharing

Leave your comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *