Nigeria beat Ghana to win GOLD in women's MMA event at 13th African Games in Accra #mma #shortvideo
Nigeria beat Ghana to win GOLD in women's MMA event at 13th African Games in Accra #mma #shortvideo
Reviews
0 %
This is a demo advert, you can use simple text, HTML image or any Ad Service JavaScript code. If you're inserting HTML or JS code make sure editor is switched to 'Text' mode.
I'm surprised the ref didnt declare this one inconclusive….ops, he is a white man. Lol!
Ghana girl: Naija no get light
Naija girl: today, you go see darkness. Blaam, blaam, blaam…. talk am again. 🤬
Ghana girl: Adjei, adjei, adjei. Me wu o. I don die 😂😂😂😂
She is thhe scape goat for all the jollof banter 😂😂😂😂jollof .
😂naija haba..una win Ghana una still dey make hurting statement..winning wey dey pain
As the blows dey land the Ghana girl dey see black stars 😂😂😂😂
Is like When the Ghanaians meet nigerians they loose their sense
The Ghanian boxer ain't even trying to defend herself at all. What a onesided fight between two West African neighbours.🤪🤪 🇬🇭 🇳🇬
All i see is sibling love 💕 🇬🇭🇳🇬
We no dey gree for anybody 😂😂
She was like, "Na you talk say Ghana Jollof better pass Nigerian Jollof abi, collect am" 😂😂
This fight seems personal o. 😂 abi the Ghana girl snatch the Naija babe guy?
How great Nigeria . Pls Ghana stop fooling
Full package beating
She never see something ❤😂🇳🇬😂🇳🇬❤😂😂
But is Ghana the cause of our problems in Nigeria?
Naija all the way
Wotowoto seasoning! No gree for am😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
i can't stop laughing oo, what a Ghana
We no come play 😅😅😅😂😂😂😂
Surely is this boxing ? The way they're throwing punches is despicable !
Women? I thought they were guys.
Dat one na "pounded yam" oo😮😊
Proudly Nigerian. We love you ❤
Brilla FM said premium beating😂😂😂😂
No gree
Operation no mercy