
Naira Marley and Zinoleesky Attack his Ex Dancer Lil Smart in Lekki Street
Naira Marley and Zinoleesky Attack his Ex Dancer Lil Smart in Lekki Street
Naira Marley and Zinoleesky Attack his Ex Dancer Lil Smart in Lekki Street
#zinoleesky #nairamarley
zinoleesky,
zinoleesky abanikanda,
zinoleesky songs,
zinoleesky new song,
zinoleesky ft naira marley,
zinoleesky naira marley,
zinoleesky 2024,
zinoleesky and seyi vibez,
zinoleesky and lil frosh
naira marley,
naira marley giddem,
naira marley…
source
Reviews
0 %
Thanks for watching. Please subscribe now you’re here 🙏❤️🙏
This is not an alligation, but a clear fact with evidence, why should naira Marley be given a listening ear when we all know what happened to mohbad😢😢
@ejembidavid1552 the guy where dey with Lil smart phone a little bit far from him.
Down is not fair 😭
😂
Abeg they didn't do sh*t to smart.. Smart is just chasing clout and ever since he made that video, oga never show
Make una try find out something before una talk abeg
Make una try find out something before una talk abeg
Naira Marley again 😢
Bro what's popping av miss ur update…hope you cool, bless up big dawg❤️❤️❤️
All this have to stop oooo
We see nothing the video u post is rubbish how is it zino
Naira Marley why u d go for people way no dey street try skonchies na pls pls
But in that video wey zino dey run police dey there na
But why are Nigeria police keeping quiet and not taking necessary actions against naira marley ,mohbad was killed and both other artists that worked with him naira Marley ,Marley matter is getting out of hand is it until he kills everyone working with him before the Nigeria government know what to do ,all evidence against him then was swept under the carpet till now
See lil smart said make zino dey see one on one but when lil smart see zino he ran away why judge it oo
Them suppose arrest am too cos him no Hwfa about mohbad death and him no come out 😢
U watch dey full video where zino bin dey run to werey
But wait oo,the person wey video zino de front of car, and zino run pass the same car so how come then de pursue am collect him things but him phone still de him hand.nawao
But police day there make una day play 😂
You they mad
we no have a gorvernment in Nigeria 🇳🇬 of cause
Na ur father u go chop naira Marley ur own na play mumu
Dollar more rise, why is Naira going down. If u know u know 👌
Ogaoooooo 😂😂😂😂
Make them Tag VDM now ohh so he will see this too
This people again, them made us lose a good artist now they want to k!¥ another one
Naira Marley 😮😮😮😮
This is how you people are covering up for Evil people when Mohbad was complaining that Nairamarley and his boys was attacking him and want kill him did you hear from Nairamarley ???? Did Nairamarley say anything until They killed Mohbad ??? now you want to hear from Nairamarley continue waiting for Nairamarley until what happened to Mohbad happen to this guy.
Nigeria can never take something serious until it's late.
Omor vick I the loyal oh I like ya new intro ❤
Dey should investigate dis matter now where the matter fresh but me no go lie u the guy matter no clear
Nah wa ooo
Dem dey try promote a new song knowing fully well say Nigerians no send Dem again
Naira Marley this is what you guys did to lmole
Why him no talk about imole since
This one na rubbish Ajee make him show video