
Get off the Front seat! (Yoruba vs Warri Girl Face off)
Get off the Front seat! (Yoruba vs Warri Girl Face off)
This was a deliberate set up. I had to find a way to bring in two crazy people, thanks to Diamond for understanding the assignment.The girl in the car was a girl I pranked sometime ago, seeing her display and carriage I knew she was a stubborn one so I thought about putting her up with someone with the same energy which is where Diamond comes…
source
This girl na real wereyπ
I love ur action diamond ππ
The diamond be like who mouth dey smell shaπ
You don fall warri hand normally before you go know say na prank you suppose give her hot clap for touching you…
Female zazu
Wetin that girl the wear naπ
Normal u 4 don collect slapπif sey na warri babe wey dey craze
As u dey jump lik πΈ d slap, d slaps go sey drop like bangaπ
On a norms, warri babe dey right,, please is not enough
Matter clear for Worri Eyes π Lagos girls na really were if you no know now you know.
Amateur acting and directingπ
Your papa never buy car na why you dey drag front sitπ’
If your papa never buy car come join warri people for her ππ π
To call this ridiculous would be an understatement.. Absolute nonsense..
Spend your time on meaningful things..!!!
Awon Oniraanu reede reede..!!!
People playing too much.. F*ckinβ around, finding out!
Dirty ooo
U don chop am or not π
U see warri babe wey wear skirt ontop gown and you dey ask who u be lol ππππu go see the real craze when u enter warri
This Yoruba just dey shout if dey leave am she dey meet Warri girl she no dey do anything but if them dey hold her she go come dey cast normally no so Yoruba dem be their fight na shouting them fear the real fight
Oner just Dey waits people data
Manova you don chuck am abi you never chuck am? ππ
Honestly, if na cray cray Warri babe dem try this one for en, wotowoto no go fit describe the kasala o.
Diamond tell the warri babe if he sure for you jaz out from the car , nah ASAP warri jaz out. Nothing still sup – WARRI to the fucking worlds
πππ
Who else hear say the teeth dey smell
We get i was burn and brought up in Warri and we get i done stay Warri for 10 years..na she Warri dis girl jam if she jam original area her mind go dey.
Wahala! Wahala!! Wahala!!! ππ₯°ππππ
The warri girl even get patient person way i go use two hand clap her ears before she tap my chest me wey nu get patient for rubbish π i swear to God the prank for turn to reality π
Lol celebrity
Breaking News!!! ππ
Mr. Please was just arrested
Omon Di girl get mind ooooo , girl bounce open door come out,ajeh π’
Kai kai
Top notch ππππ
Warri na ur mateππ
That warri girl no be real warri girl …she just dey use double mind talk
Normally inside Yoruba and Delta gurl which one brutal pass?
π π β€οΈ
Person go dey argue who mad pass ππ Nigerians are unreal
Wallia this warri na lagos born walia mtchew no price ooo
If you price you go pay
Forget the Warri girl forhπ―π€£π€£
All of una don first craze before nahππππΆπΆ
Shey u never chop diamond before??????
As a Warri girl wey I be I gat talk true ohh this girl calm die because that girl for don enter ground tey try Dey chop sand na CAP
You dey shew d girl
Daimond malogbegesi warri girl I trust my warri girl we no dey carry last
See portable sister