Davido Shock Burna boy as he drop his full verse on Tshwala Bam better than Burna boy Remix
Davido Shock Burna boy as he drop his full verse on Tshwala Bam better than Burna boy Remix
Davido Shock Burna boy as he drop his full verse on Tshwala Bam better than Burna boy Remix
#davido #burnaboy
davido,
davido begging video,
davido songs,
davido and wizkid,
davido and burna boy fight,
davido and wizkid fight,
davido and wizkid yesterday,
davido and chioma,
davido and chioma latest news,
davido burna boy fight,
davido…
source
Reviews
0 %
Thanks for watching. Please subscribe πππ
Omoo no other verse better on Twashala bam than Burna Boy abegππ»πΆπΌββοΈ
Una dey playπ
Burna boy's verse is better… No argument
Trash
E give am belle o
Guy that davidoβs verse no make at all
Rubbish verse π
we dont care guy ! talk about something positive for once in ur life
Which one u drop OBO verse like this na una de spoil OBO hand work
Davido verse make no sense
Davido verse sweet pass burn then na smoke una smoke dey listen am
Omor this one na rubbish
Wey una suppose advice him π’π’π
π€‘π€‘
Would just be jumping up and down
Quack verse
omo make una rest burnaboy na still goat
No competition
Nah my number 1 fan ooh but bro you verse no reach burna half!!!! You're talking rubbish!!! Go listen to Burna verse well make you get Sense
β€β€ OBO for a reason π
Davido never start but him try but I love burna boy song more than him
Davido is a goat π
Una go just the hype Davido nobody verse sweet pass Mayorkun and Burna
Rubbish
@dreyszeez
Go nd hear mayoukun own
This one naa rubbish π π π π
Wetin him dey talk for d verse abeg ππ
David is still de goat π
Oga go learn who be davido hear the Burna boy verse
Obo for life
Obo na baba
Una wey talk say davido own better pass burna, no just Sabi better music, like wetin be if I give am belle rubbish π
Davido verse is crazy men wow
Davido verse is the best…up Davido for lifeβ€β€β€π
Burna verse sweet pass