Davido Send Strong Reply to his Haters as his New Song Twe Twe Remix With Kizz Daniel Top Chart

Author Avatar

Big Vicki Tv

Joined: Mar 2024
Spread the love

Davido Send Strong Reply to his Haters as his New Song Twe Twe Remix With Kizz Daniel Top Chart


Davido Send Strong Reply to his Haters as his New Song Twe Twe Remix With Kizz Daniel Top Chart

#davido #kizzdaniel
davido,
davido kizz daniel twe twe remix,
davido feel,
davido unavailable,
davido songs,
davido na money,
davido and chioma latest news,
davido album,
davido and chris brown,
davido concert,
davido chris brown,
davido chris…

source

Reviews

0 %

User Score

0 ratings
Rate This

Sharing

Leave your comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

23 Comments

  1. She will never understand the meaning that’s a real pen game not for kids 😂well she said it all she’s fc so I’m not expecting anything positive from them bcos they are going trough a lot since their pop shit drop MLLE and SS2 mid album and ep😂🤣

  2. all this hopeless people wey dey talk anyhow, mo na no forget say this same [ keke na pe pe] wey una dey use insult davido, una wizkid talk the same thing for one of him song to tittled jo jo ft larry gaga ween him talk say [ oya baby sempe sempe hold me before i drink inside sapele water body come dey do jeje run the matter inside the keke na pe pe] so make una live davido after all na him make the song sweet.

  3. See as she dey, can a man manage this one,see fire wey she say na Wizkid lyrics,can their so called big wiz adapt and enter another beat wey no be slow slow beat,she no get sense and have totally disqualified herself on the league,davido said her waist can make a man do twe twe or enter keke na pepe,osondi owendi @pepper them gang

  4. Stupid girl who kn her father for lagos, 001 for the reason baddest to the world nothing do u continue to shine na God do an for u no devil can take it from u,Davido God favour , continue to be the head not a tail.

  5. This girl na Mumu
    Na still them Wizkid FC say Davido copy Wizkid for keke na pe
    Now this one de cum de talk say wetin keke de fine
    Go ask Wizkid wetin keke na pe pe still de fine for he song

  6. Davido simply played with words in the music… ISAKABA if spelt backwards it's BAKASI. And make a man go KEKE NA PE means say the girl fit make a man detro or go broke. Simple… una no understand music… Haters should go sleep.

  7. If them like make them hate my 001 we go still dey top charts😂, the song nor sweet the song nor interesting but we don forget the original song and owner self 😂na OBO verse people won listen to …. Baba too gud … Some sites they fi say na him get the song self 😂