Davido Never Help Burna Boy Career as Odumodublvck Attack Davido and Eedris Abdulkareem
Davido Never Help Burna Boy Career as Odumodublvck Attack Davido and Eedris Abdulkareem
Davido Never Help Burna Boy Career as Odumodublvck Attack Davido and Eedris Abdulkareem
#davido #burnaboy
davido,
davido songs,
davido 02 arena show,
davido unavailable,
davido 02 arena show 2024,
davido twe twe remix,
davido controversial video,
davido and kizz daniel,
davido and chioma,
davido and kizz daniel o2 arena,
davido and chioma…
source
Reviews
0 %
Thanks for watching. Now you’re here please subscribe 🙏❤️🙏
I heard Davido before I heard of Burna Boy. I think Burna Boy is arrogant and that’s why I don’t listen to his music. Davido music is always relatable. He’s consistent. Saying that to say. Maybe Davido meant mainstream US since this is where I’m from
Bro your video is madd my guy nah only you i don see post better thing about burna boy him don try but Nigerians no dey see the guy doings rather nah to the insult am the guy good pass dem idols nah why all the jealous
Big vikky or watin u call urself..na people like u dey cause problems for naija…u hear DAVIDO name for him mouth..id×ot
Pour fact
Odumo know the matter bro
ODG no be anybody mate, his the biggest artist in Africa bro
One love burna
Make all of them go rest burna na BIG GIANT if you never hear the story go and find out
I nor even know why your anyhow videos they come up for my phone, you nor even sabi talk you they find people to subscribe,craze na they do you, the people when go subscribe I they even wonder for
Davido no help burna but e like burna boy do bouncer for Davido 😂
Because back then burna de follow David for back
Then 2018 burna cum blow
Cum de follow Wizkid
Las las burn cum leave Wizkid begin form GOAT
Na why them call new cat
Waiting Burna boy do Una
Every time Burna boy but when the guy reply everybody will be shouting waaaa waaaa that guy's arrogant that guy is too proud
Person call himself Odogwu and you
you came out said it's not him be Odogwu said na Davido be a real odogwu and you are expecting Burna to not reply you. you must be joking😂😂
Hummmm this new cat is inspiring the old cat to get Grammy nominated . It is well o! Let’s all be humble and learn from each other. This title of old cat na who im help?!
True talk
Who is odumodu?
I agree ❤
💯💯💯💯
Odumodo is a sycophant. The reason he will not make it . When did Davido say he help Burna? Bring it out. People like u should be blocked ODE
True blood odumodu is right
You know see as you resemble Wizkid 😅 Vicki tv
NEVER NEVER 💯💯💯💯💯NEVER NEVER 💯💯💯💯💯💯💯STOP THE LIES DAVIDO