Burna & Wiz React to DAVIDO New $75 Million Private Jet
Burna & Wiz React to DAVIDO New $75 Million Private Jet
Burna & Wiz React to DAVIDO New $75 Million Private Jet #burnaboy #davido #wizkid
Follow me
Instagram – https://www.instagram.com/adamslinkmedia/?hl=a
Twitter – hyped s://twitter.com/zetbradaily?lang=en
Facebook – Adamslink Media
My Other Channel – https://www.youtube.com/channel/UC62sTeQLCeWbeMP8xboOOZg
Business Related :…
source
Reviews
0 %
Adams go hide abeg . U too dey hate.find another news
Bro Davido get the money so stop to make noise
Not small thing, davido na multi billionaire
You are a big fool
You have always been a hater,so no need
Dey deir dey talk of another person,no go hustle hard,dey talk abt david wey meet money for house
Jealousy go quench
If you say na him papa run am I go side but nor call am audio jet again…..una nor like good news na him make una life be like bent iron especially Adamslink
If you say na him papa run am I go side but nor call am audio jet again…..una nor like good news na him make una life be like bent iron especially Adamslink
I be Davido fan but to say the truth that jet now davido papa jet. Only the maintenance for the jet now 3 million dollars 😂😂😂
You’re not a 30BG fan.
Very shameless fc
Wizkid FC for life
Adams link stop h@ting bro… wether its davido or his father bought the jet what’s your stress? The thing is he is a rich man and he can definitely buy it say what you like he is rich and his family are rich non of his family members or anyone has came out to say it’s a false information so rest bro

Congratulations to you 001 🫶
Which one your papa buy for you?
Una no de 😂get sense at all Davido no😂be first son😂neither is he the only son?
All I see in this video is just bitterness and envy
Imagine downplaying someone's hardwork useless set of people
Abeg whether you be local Man or what pls keep quiet and don't say what you don't know, make ur papa go buy for you nah.
If na papa make your papa give u na
Damage to African economy
Davido has not reach that level of such private jet
What of p square
Waiting una want talk about that one
Make una rest
Na OBO buy am
Haters everywhere… Poor people everywhere. 001 no be for mouth…
The story was his dad bought the jet ans not him
adam i think u no get s*nse u dey always dey against davido ever since i hv been watching ur video make ur papa sef by get make u claim am😂 werey