Burna boy Grammy | Odumodu Blvck & Prettyboy DO Gang Fight | ishowspeed
Burna boy Grammy | Odumodu Blvck & Prettyboy DO Gang Fight | ishowspeed
Burna boy Grammy | Odumodu Blvck & Prettyboy DO Gang Fight | ishowspeed #burnaboy #ishowspeed #odumodublvck
Follow me
Instagram – https://www.instagram.com/adamslinkmedia/?hl=a
Twitter – hyped s://twitter.com/zetbradaily?lang=en
Facebook – Adamslink Media
My Other Channel – …
source
Reviews
0 %
Nah truth you talk
Great African
Gang fight dey smell dey get saboteur among them
That wat he wants bro to gain more attention 😂😂😂
Frat 😂😂😂 Oga u sure say u go school?
Win win for AFRICA keh omo make every country answer their papa name… NIGERIA 🇳🇬 TO THE WORLD 🌍🇳🇬💝💝💪🏿
Adams stick to pollute. Ewo ni frat again oga ade 😢
Yeah I like Ur show but about u having preference among the cast you do but may be is not intentional love Ur show meaning we ff ur podcast
mumu local youtuber fart don turn flight 😂😂😂😂😂😂
Please oh you people should let davido wind the Grammy 💯💯🙏🙏
It’s called fart not frat
Burna boy global pikin while your davido for Nigerian and rest of Africa pikin , so I prefer global pikin do proudly with his talent
Adamslink, na you dey lie , you dey take side when the case burns boy vs davido
Adamslink, where your davido
Fart not frat Adam's
ODUMODU BLVCK is supposed to be Burna Boy Blood Brother same character
Adamslink you are still living back no disrespectful white people does not care about that is only Africa that care about that angry Africa people will be angry if it is white people they will laugh about what happened to that lady the will say go away you are not ashamed of yourself that is what they say white people
Burna boy is really making Us proud.💯