Black Axe Cult Summons BURNA BOY for Insulting DAVIDO

Author Avatar

Braimah Habeeb

Joined: Mar 2024
Spread the love

Black Axe Cult Summons BURNA BOY for Insulting DAVIDO


Black Axe Cult Summons BURNA BOY for Insulting DAVIDO #burnaboy #davido

Follow me

Instagram – https://www.instagram.com/adamslinkmedia/?hl=a
Twitter – hyped s://twitter.com/zetbradaily?lang=en

Facebook – Adamslink Media

My Other Channel – https://www.youtube.com/channel/UC62sTeQLCeWbeMP8xboOOZg

Business Related :…

source

Reviews

0 %

User Score

0 ratings
Rate This

Sharing

Leave your comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

42 Comments

  1. Local man one question
    Watin davido do for burna boy wey em say em help am because l Dey chill with you na em be say you help me and that dude don chill with everybody local man
    Burna boy was a rich guy before em start to do music go back and listen to his music or check about how he started bro
    Lastly na Nigerian wey Dey outside na them blow burna boy no be the ones for Nigeria
    Go get your facts right before you talk sometimes you talk like an uneducated mature guy and na people like Una wey them Dey talk say age no be say l get sense cause am not sure if you understand wat your saying sometimes don’t know why Adams Dey bring you for here self

  2. Who be that !d!0+ on red shirt???
    I go bl0w this one shot my conscience no go even judge me say I do bad thing.
    See as e dey blab like say him fit breath were Davido dey lol. Pvsssy!!

  3. Burna boy is bigger than Davido, both for killing shows, song written, Lyrics , song meaning, infact anything all about music, Burna and Wizkid is more than Davido, so, is very quit simple understood , so there is no way anyone can say, is Davido that helps Burna boy to go world 🌎 wide . But in a terms of #HELP# Davido is better than them.

  4. Just as burna said (corner Bam) many men are found inpersonating, cuz a fellow can never wish a fellow Downfall…

    Alternative fact is Burna and David are well ❤️‍🩹

  5. Habeeb you like side talk … anything wey have to do with Davido you go dey open eyes… you be Davido hater…if you dey go against Davido I go commot your page for my phone…no dey talk bad against Davido… you no wan make I dey like you self again..

  6. Adamslink keep shut….you're going far and you talk too much,you didnt even allow the guy to talk with your biased crap!we know una…..na ur people you fit they feed all that crap!

  7. to be honest mr writer Adams or what ur name call with this ur petty talk it obvious u re one of 30bg hater if u don't hv anything good to say plz chill u re always one sided man

  8. Bro, you just the look for Money and fame through this people way better pass you! Must that guy tell you how much davido give am? These are two great people taking the name 9ja world wild. Omo please be guided o! Davido never even reply burna boy childish behavior. Here the rubbish language way you the use? I go .ake sure people no click any of your bullshit… Did you not just use the F word? And you are telling people to be civil. Una like to the reach waytin una no the practice. You your self, you be bullshit. How about davido's slogan… ( We rise by lifting others) You for get sense o, make e no late before you begin find sense o. Coward

  9. This adam i regret following ur page , u never dey truthful for ur life, u always hate davido, on this matter davido did nothing, but why burna boy will call davido pussy, abeg u people rest for davido matter, that burna boy na childish the worry him so i don't blame him, davido is bigger than him, is just that so called Grammy that he have the decieve him

  10. Maybe dem never do for you but dem don help people in their own way. Dem no fit solve our problems my brother, no be their responsibility.

  11. Bro burna boy is bigger than does two guys, that guy naa legendary ever present oluwa burna boy ❤❤❤❤❤❤❤ respect no cap🧢🧢🧢🧢🧢🧢🧢🧢🧢

  12. Adam you need to shut up , these celebrities are feeding you one way or the other , who’s ready to watch your content without you not mentioning their names ? You would have been irrelevant for sure 👍

  13. Why black axe cult nor summon Davido for calling burna boy new cat, even attaching burna boy on the same level with rema, asake and fire boy.. guy u just dey lie to get views. Na normal normal.

  14. Burna boy has been making hit songs for long, before davido na, only say davido first blow..
    "If you never see landlord yawa dey oo"
    I never see my landlord abeg 🚶

  15. Davido did nothing for Burna’s career to blossom, they were just industry Allies. Burna’s promoters are not even Nigerians through his mum’s endeavor. This Davido and Burna beef I think is just an industry gaslighting between two competing acts.

  16. Please Mr Adamslink regulate Mr Local Man's appearances on your show. Most of his arguments concerning your topics are baseless without concrete facts and evidences from past events or occurrences. Please and please. This is my suggestion inorder to give your programme more credibility