Craziest girls in Nigeria 😂 #prank #naija #naijacomedy
Craziest girls in Nigeria 😂 #prank #naija #naijacomedy
Imagine a face off between a hyper warri girl vs a hyper Yoruba girl 😂. Click the link below to see how it all started 👇🏽
Reviews
0 %
This is a demo advert, you can use simple text, HTML image or any Ad Service JavaScript code. If you're inserting HTML or JS code make sure editor is switched to 'Text' mode.
Oya craze for ur pocket 😂
😂😂😂😂😂😂😂😂Anwa werey lo wanle 😂😂😂😂we are bad guys werey 🇳🇬🇳🇬🇳🇬🇳🇬🇳🇬👊✌️✋✋✋✋✋✋✋✋✋✋✋✋✋✋✋✋✋
At every moment of your life, eternity beacons
But remember the worst to happen to any is to enter
enter without Christ as Lord and saviour
To be on a safe
why note accept Him today
That girl on black get craze normally because I watched a video when she defended a guy Omo he choke that day😂😂😂
😂😂
The yoruba na girl with swag. The other they fair enough😂😂😂😂😂
Do dix prank for benin
Upper precisely try three house side or ifuwa side
Na inside ambulance dem go carry wu na
😂😂😂
This woman is not a good mother
Ooh.. 🤦 am happy am from Kenya this pple talk too loud
Nothing concern Diamond with all those her long talks.
Diamond dey enter everybody
No bring your prank come my side I go guy u down 👇.
And she does that to even guys, if you dismember her face people would say you're a woman beater🤦♂️
😂😂😂 foolishness
😂😂😂
Na girl be that one?
Diamond wey don craze before 😂😂
You don dey act ur prank oh… Ahan, dis two girls don feature for ur prank b4 nw🤦🏼♂️
So manova u don dey resin us skit
U done cast….. na dis babe wey ubprank for unilag……… dat girl on green dey ur oda video
Fake life
Nor be this girl wey defend that boy in one of ur videos
I too love this diamond aswer
Staged
Check profile for full video
Unilag crazier
😂😂😂