NIGERIA 1-0 LIBYA ( NIGERIAN FANS REACTION) – 2025 AFCON QUALIFIER HIGHLIGHTS
NIGERIA 1-0 LIBYA ( NIGERIAN FANS REACTION) – 2025 AFCON QUALIFIER HIGHLIGHTS
Become an FFT MEMBER and enjoy EXCLUSIVE CONTENT + PERKS HERE 👇🏼😁
https://www.youtube.com/channel/UCY5WC1pD89U8qGUOrF1zXuw/join
Match Reaction from Nigeria fans as them say up up Super Eagles.
Business Email – [email protected]
PLEASE SUBSCRIBE!!!
CONNECT WITH US ON SOCIALS
www.instagram.com/FansTribeHQ…
source
Reviews
0 %
This is a demo advert, you can use simple text, HTML image or any Ad Service JavaScript code. If you're inserting HTML or JS code make sure editor is switched to 'Text' mode.
these resemble portable😅😅
Myself and these people must have been watching a different game 😮. Nigeria was garbage 🗑 in the one I watched. As far as I'm concerned, Super Eagles unalived since 2004.
Abeg where Una dey see food chop to dey shout and support this Nigeria sef
Chai no be every interview person go fit watch for this channel,this people dey clueless
Nwabali sleep 😅👏
🫡🫡⚽️🇳🇬
😂😂⚽️🫡🇳🇬
Lookman well done
i agree with u people ooo. wall of jericho really fell down today
Who be this guy sef…he’s not even making sense..the coach is clueless, if it gets to national team it’s the players fault and when it comes to club football is the coach
Na God save us today
Make we go do comedy na benin Republic na dey top group wey Nigeria dey
I dey shame for all of una for the rubbish wey Nigeria play make we stop football
So mekele Dey around 😂😂
Fundamental Ginger
My man Mekele
Wait o.abi na different game we watch …which Oye….🙄
Poor game sha😅