Ghana Pidgin vs Nigeria Pidgin | Pidgin English
Ghana Pidgin vs Nigeria Pidgin | Pidgin English
Ghana And Nigeria Have A Similar Culture.
In This Episode On Fun Planet Africa, We Compare The Differences Between Ghanaian Pidgin English And Nigerian Pidgin English. The Rivalry Of Course Is Not About Ghana Jollof vs Nigeria Jollof Only hehe.
Anyway, Pidgin English is largely spoken among West African countries like Nigeria, Cameroon, Ghana,…
source
Reviews
0 %
Don't forget to subscribe and hit the notification bell, to receive updates of new videos.
Fun Planet Africa, Promoting Africa Through Infotainment…
dey like it . winten city are you ? lagos ?
☹️ respect , my Ghanaian bro I want to know the reason why you are not a Musician as at now 💔😢
Sapele go say
Werri Dey work you?
That Naija guy no no how to speak the Naija pikin well, make him go learn , just deh fall our hands any how for here
The Nigeria guy don’t know how to speak d pidgin
Too funny!😂😂😂😂
This is not a proper naija pidgin speaker.
The guy no sabi blow Nigeria pidgin at all. Make una come Warri come hear pidgin
The 9ja guy just dey fall hand anyhow. E no dey give us the real pidgin
Ghanaians speak like Jamaicans
Nigerian pidgin has placed her entertainment industry on top of the world. Remember that.
This guy is not from the south south Nigeria Niger Delta that's why pidgin didn't go well
This guy dey dull Nigerian pidgin
Ghana wasn’t speaking pidgin just 20 years ago
Naija pidgin dey enter brain…. E too sweet
I like when the guy on blue sings
The naija guy no sabi speak pigin wella
Ghana do not have pidgin..they just copy from Nigeria..it was introduced to them by the evicted ones..how can you be asking who get best pidgin from the origin of pidgin?
GH Allday🙌🏾 Chalé 😎Come pass😑
Have to get a proper Naija pidgin speaker for this, Ghana pidgin is cool and has evolved over the years, but Naija is the benchmark, and nothing compares to Warri pidgin
You try warri pidgin English try am make you see I no get much to say
This Naija guy wey you use no sabi speak pidgin at all!
the truth is that both ghanains, Cameroon people learn Pidgin from us Nigeria way back 70s and 80s that's why if you go to ghana or Cameron you can never see a old man or woman who can speak pigin because it wasn't part of their language so why the debate for language when nor be your own broda ghanain
Just saying the truth no hates tho'
Oboy the guy representing naija is corrupt with Ghana Pidgin no be Nigeria pigin e dey speak o I bet if that guy speak this e Nigeria claim Pidgin for naija nobody go understand am
Na so craze de start
Pidgin English originated from Warri Nigeria. Ghana don't ever give credit for what we gave them
Them both dey represent Ghana, na today we start am?
Chanian stop comparing urself with Nigeria,we are not the same level Nigeria is far above Ghana
as nigerian i will tell you that the nigerian guy doesnt know how to speak pidgin that well even in nigeria there is state that i can tell you the people there speak perfectly pidgin english more than the of rest state in nigeria and this state is called delta state location warri a warri guy can sell his own nigerian brothere right infront of him with pidgin and this brothere will not know. this people are the founder of it
Buss it dowb
Ghanaian pidgin is way bettter.
Am Ghanaian but every one knows nijia be the best
I FEEL LIKE GHANA PIDGIN IS MORE COMPLEX AND COMPLICATED
that guy no sabi speak nigeria pidigin english, come warri we go burst your brain with pidgin, warri the origin of pidign, to me Cameroonians speaks pidgin better than ghana take more of Nigeria
Bobo which year Ghana start to dey spark posting self they he din reach 20 years
U wan beat us for our own language again😂
Boy go sit down.
Which Kain naija guy be dis,this one no be correct guy at all.
Am a Ghanaian but love Naiger pigin because it’s a whole language by itself
Lmao u not even saying the Ghanaian pidgin right😂🤦🏾♂️
This naija guy no rep at all.
What did he say, "pee-jeen"? Kwɛɛɛ.
Ghana don lose already!
The Nigerian guy no sabi anything him just dey talk rubish
This guy dont even know how to speak Nigeria pidgin very well
Bob dat 9ja guy na mental,, he nor Sabi speak pidgin
This guy ain't Nigerian at all. Who thinks about a pidgin word before speaking? 🙄
The truth is pigin actually originated from Nigeria.
Didn't u observe… Most of the words the Nigerian guy said.. It's also in the Ghanaian pigin.
No need for fight go to google that's the evidence.
U I'll kno that Ghanaians actually copied nigeria pidgin. 😂😂😂😂